bad comment on olamide track peper dem gang....c
omo this guys dey vex oooo y dem kon comment this type of comment hmmm it not fair oooo and u wan blow also well god go judge una...............
.Olamide you are already a legend,there is no doubt about that but u dey use style dey take people glory,this new dance wen DMW boy Dammy Krane use 4 e Gbetiti video ft Davido & Shatta Wale nie con use 4 this ur video make u con cause another controversy say u don bring new style of dance bcus u get fame pass Dammy Krane,na so u take Kidnap Warri boy Shuunbebe slang ‘Who u help’ enta Shizzi Studio 4 Lagos take sing and make hit song so dat people go say u dry creative,I just had to say this Olamide dey use style dey collect people glory,Na dat Usual suspekt/DMW boy na nie invent dis dance bcus Na him first use am 4 video when e release b4 ur own,I just have to say this b4 ur fans go say u don bring one new dance,YBNL fans don’t be angry with me I just have to say d truth cuz its bothering me.... stay tuned to send your comment privately click here
No comments:
Post a Comment