Pages

Showing posts with label bad haters of ybnl. Show all posts
Showing posts with label bad haters of ybnl. Show all posts

Thursday, 16 March 2017

bad comment on olamide track peper dem gang....c

omo this guys dey vex oooo y dem kon comment this type of comment hmmm it not fair oooo and u wan blow also well god go judge una...............
.
Olamide you are already a legend,there is no doubt about that but u dey use style dey take people glory,this new dance wen DMW boy Dammy Krane use 4 e Gbetiti video ft Davido & Shatta Wale nie con use 4 this ur video make u con cause another controversy say u don bring new style of dance bcus u get fame pass Dammy Krane,na so u take Kidnap Warri boy Shuunbebe slang ‘Who u help’ enta Shizzi Studio 4 Lagos take sing and make hit song so dat people go say u dry creative,I just had to say this Olamide dey use style dey collect people glory,Na dat Usual suspekt/DMW boy na nie invent dis dance bcus Na him first use am 4 video when e release b4 ur own,I just have to say this b4 ur fans go say u don bring one new dance,YBNL fans don’t be angry with me I just have to say d truth cuz its bothering me....    stay tuned to send your comment privately click here